'Area Father' as he is popularly known shares weird or probably
contrary views to what others might see as a normal way of life.
This time he went out of his way to air out his opinion on religion,
heaven and illuminati.
No, I no dey suck human blood, I no be general overseer for
illuminati, I no dey Ogboni or for cult, e don doooooooo. You People
no go kill me with laugh for Naija. The way eyes dey red now, you go
think say Apollo catch dem. Many guys dey write me say dem wan join
illuminati, Cheai, there is Godoooo.
I dey sure say the church buildings wey dey Nigeria pass our
population. So called men of god wey dey town don dey assume the
proportion of China. All looking for their next Mugu. Una no see me
joor.
I have been queried a lot about my faith these days. Do I believe in
God? Do I believe in Jesus? Do I pray and to who or what? I guess for
many, they probably cannot wrap their minds around my spirituality. Am
sure some people even think say I be native doctor as na only me dey
take siesta inside coffin when I never die.
No vex, na my life and I dey rock-am anyhow, no homo. Some people dey
form good Christians because dem wan go heaven, me I just dey denge
dey pose because am living my own small heaven right here on this
earth for this Nigeria. I no wan wait till I die.
Even some of my Muslim brothers wey wan fast track dem own dey even do
suicide bombing. Na only Naija Christains wey dey fear death yet dem
all wan go heaven. Haba.
Most Nigerians who have heavily invested in their Christianity believe
that the concept of any other faith should be considered false. So how
do I start to speak to narrow-minded Christians to understand that
Buddhism is a wholesome practice for everyone, even the Christians
themselves?
Take some time out and research, go to google, you will for sure see
so many books on the topic, where Buddhism and Christianity agree in
philosophy; in fact, with some of the key factors of most world
religions. Also, the best of the Bible and Buddhism both converge on
the areas of ethics, kindness, giving, and love.Too many practitioners
of all faiths focus on the rewards at the end of our journey, when the
rewards and purpose are the journey itself according to the teaching
of Buddha.
While I may not be a religious person, I believe in
Jesus/Christianity, I do not deny it. While I do not believe in the
afterlife as Christians do, if those who follow it embody the
qualities of Jesus in the here and now, then I embrace their practice
as successful and good. While Buddhism is a faith of self-realization
in the practice of here and now. Christianity is a practice for the
afterlife of God's revelation.
No matter how my Naija Christian brothers dey see God, my own way
different. I see our Creator as one that does not interfere with the
world in which we live, but only touches the heart of man to let him
know He (God) is there. It is up to man to make his volitional choices
using his free will, and making his own happiness.
The Buddha said for us to always question, practice and see the truth
by the fruits of our efforts. If a Christian can grow and develop his
faith by adding the tools of the Buddha, then I see it as a damn good
thing. I don find my direction to heaven, make you find ya own abegi.
--HotFMOwerri995
No comments:
Post a Comment